AN AUTHOR, BLOGGER, PROLIFIC RESEARCHER, ARDENT LEGAL COMMENTATOR, TV/RADIO HOST AND COMMUNICATION DIRECTOR OF THE SEVENTH-DAY ADVENTIST CHURCH IN PORT HARCOURT CONFERENCE.

test

FIFA U20 WORLD CUP: USA SHOW NAIJA HOW TO PLAY BALL


We Naija flying eagles yesterday loose dere match to USA by 2 goals to kpondo for inside the 2019 FIFA World cup wey dey happen for inside poland .

USA their player wey be Sebastian Soto score 2 times for inside 18 minutes and 46 minutes, dis one means say USA don get 3points for inside the group after dem bin loose 2-1 to Ukraine.

Nigeria go play dere last match against Ukraine and dey must win or draw if dey go get chance quali to the next round.

Ukraine na d first team wey don quali to the next round from dis Naija group after dem beat Qatar by 1-0.

Naija and USA go see who go follow Ukraine quali from the group for d las game.

Las match
Nigeria go play Ukraine
Qatar go play U.S.A

No comments:

Post a Comment